Сайт и домен продаются 💰 По всем вопросам обращайтесь на ibragimov@pesni.ru
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z
Войти / Зарегистрироваться

Kangpe

  • Исполнитель:

    Nneka
  • Просмотров:

    143,980

Q

Добавить в закладки
589
S

Мне нравится

Поделитесь с друзьями:

  • Текст, перевод и аккорды “Kangpe”

  • So na so I be a condition come make you waje like this You say your husband na in leave you, you say i go fit betray you So na so, you dey weak As I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit , fit shake you, nothing fit , go fit break you But you rake before Na you talk say you no go put man before God Oh, see yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh REFRAIN As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk,the thing en no fit kill you Na i go make you strong it go make you strong The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong God no go give you anything you no give fit deal with You talk say, you be big man because you fit raise your hand, fit beat your pikin beat your wife You sabi, bible well oh Dey go church everyday oh Notice me or I quench Look at me how I bounce But na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him 419,ole thief,basket mouth, ojoro But you know how I be When wind blow fowl nyash go open very very well oh REFRAIN As you walk through the valley of the shadow of death You will fear no evil because his rod and his staff are with you You have come this far to sing your mystery

Поделитесь с друзьями:

7

;

Такой email уже используется или указан не настоящий email

,

Восстановление пароля
Правила восстановления пароля будут отправлены на Вашу почту.
Уже не надо, я вспомнил(а) пароль

+

Вход в аккаунт

Восстановить


пароль

Вход через соцсети:

12

.

Регистрация
7
Привет, Гость
Пройди революционный курс по игре на шестиструнной гитаре
Забирай свой подарок прямо сейчас
ВАМ ПОДАРКИ ОТ ПРОЕКТА
"ГИТАРНАЯ РЕВОЛЮЦИЯ"